Na Which Kind Life Wey I Never See?
I Carry God, So I Fear Nothing
Steady Increasing The Commas
Comma, Comma, Commas
Original No Be Parody
E No Fit Clear For Your Memory
Whether Na Winter Or Summer, Ajeh
Barbados, Havana, Living Life
See My Fire Burning Bright
Wetin Dey Inside Me?
Smallie Wey Dey Mighty
Dem Never Know I Kala, Tori Mo Fine
Check And Balance
Everything Inside My Mind Daily
Trust Me, You Can't Fool Me
Reff :
Energy Wrong, I Log Off (Log Off)
Mo Wa Friendly And Conscious
(Conscious)
I'm Allergic To Sokuso
I'm Not Ready For Confusion
Dem Telly Me, Make I Show Love
Stability On Gbona
Everything Na Connection
I'm Not Ready For Confusion, Hmm
Things Happen Inside Life
Draw Tattoo Make I Live My Life
Dreams Come True If Na Fight
Fight The Fight, Make You No Go Tire
Fire Dey Go.. Fire Dey Go
You Need To Put Your Body And Soul..
Leave Your Worries Alone
Barbados, Havana, Living Life
See My Fire Burning Bright
Wetin Dey Inside Me?
Smallie Wey Dey Mighty
Dem Never Know I Kala, Tori Mo Fine
Check And Balance
Everything Inside My Mind Daily
Trust Me, You Can't Fool Me
Reff :
Energy Wrong, I Log Off (Log Off)
Mo Wa Friendly And Conscious
(Conscious)
I'm Allergic To Sokuso
I'm Not Ready For Confusion
Dem Telly Me, Make I Show Love
Stability On Gbona
Everything Na Connection
I'm Not Ready For Confusion, Hmm
Na Which Kind Life Wey I Never See?
I Carry God, So I Fear Nothing
Steady Increasing The Commas
Comma, Comma, Commas
Eh Ai, Eh Ai, Yeah Yeai
Steady Increasing The Commas
Comma, Comma, Commas
===+================+===
|Original Chord |
===+================+===
Na Which Kind Life Wey I Never See?
I Carry God, So I Fear Nothing
Steady Increasing The Commas
Comma, Comma, Commas
Original No Be Parody
E No Fit Clear For Your Memory
Whether Na Winter Or Summer, Ajeh
Barbados, Havana, Living Life
See My Fire Burning Bright
Wetin Dey Inside Me?
Smallie Wey Dey Mighty
Dem Never Know I Kala, Tori Mo Fine
Check And Balance
Everything Inside My Mind Daily
Trust Me, You Can't Fool Me
Reff :
Energy Wrong, I Log Off (Log Off)
Mo Wa Friendly And Conscious
(Conscious)
I'm Allergic To Sokuso
I'm Not Ready For Confusion
Dem Telly Me, Make I Show Love
Stability On Gbona
Everything Na Connection
I'm Not Ready For Confusion, Hmm
Things Happen Inside Life
Draw Tattoo Make I Live My Life
Dreams Come True If Na Fight
Fight The Fight, Make You No Go Tire
Fire Dey Go.. Fire Dey Go
You Need To Put Your Body And Soul..
Leave Your Worries Alone
Barbados, Havana, Living Life
See My Fire Burning Bright
Wetin Dey Inside Me?
Smallie Wey Dey Mighty
Dem Never Know I Kala, Tori Mo Fine
Check And Balance
Everything Inside My Mind Daily
Trust Me, You Can't Fool Me
Reff :
Energy Wrong, I Log Off (Log Off)
Mo Wa Friendly And Conscious
(Conscious)
I'm Allergic To Sokuso
I'm Not Ready For Confusion
Dem Telly Me, Make I Show Love
Stability On Gbona
Everything Na Connection
I'm Not Ready For Confusion, Hmm
Na Which Kind Life Wey I Never See?
I Carry God, So I Fear Nothing
Steady Increasing The Commas
Comma, Comma, Commas
Eh Ai, Eh Ai, Yeah Yeai
Steady Increasing The Commas
Comma, Comma, Commas